Listen to Bless Me (Ghana Remix) [feat. Kuami Eugene] by GoodGirl LA

Bless Me (Ghana Remix) [feat. Kuami Eugene]

GoodGirl LA

World

6,577 Shazams

Lyrics

When would you bless me Lord please let me know Oh yeah yeah I go dey halla o o o One day girls go blow Give me anointing Something wey go flow I go dey halla o o o One day girls go blow So baba shower your blessing oh oh oh oh Show me your love oh u eh eh eh Eh eh e yeah So baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh Show me your love oh Say make you show me your love oh oh So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow Yeah yeah eeeh If You no come, I go die oh Baba plenty matter Yes, Your boy dey suffer Everybody still wonder Why I still dey worship God oh Ohh ohh ohh So Chinekeme, shower Your blessings on me I want to fly overseas, shower Your blessings on me Chinekeme, shower Your blessings on me I want to fly overseas, shower Your blessings on me Oh yeah yeah Say I wan make my mama proud Wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah Sey me wan run tins for the area oh ohh Everyday we dey countdown for area ohh When would you let me know So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow (One day boys go blow) So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow So baba shower your blessing oh oh oh yeah Show me your love oh yeah eh eh eh Eh eh e yeah So baba shower your blessing Don't let me down, down let me down Oh oh oh uh oh oh oh oh Show me your love oh Say make you show me your love oh oh
Writer(s): Eugene Marfo, Euphemia Ekumah, Oladipupo Olugbemi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out