Lyrics

Met a pretty girl she's foreign Say the beauty sef is pouring Hmmm for your love I'm yearning Oh girl yes I'm yearning When I see you girl Amma fuck you on sight Give you polopolo, make I take you one side Pretty young thing You're just what I like Pretty Young thing You're just what I like See senorita dey feeling me one side See i love your waist, i love your backside Why you come dey tease me, make me capsize Anytime you need me, i dey for your gate Murder!!! Many many men sey murder See the Ikebe too bad dial 911 Coz she got me hypnotized with the things she do Murder!!! Many many men sey murder So Make somebody call me 911 Coz she got me hypnotized with the things she do Met a pretty girl she's foreign Say the beauty sef is pouring Hmmm for your love I'm yearning Oh girl yes I'm yearning When I see you girl Amma fuck you on sight Give you polopolo, make I take you one side Pretty young thing You're just what I like Pretty Young thing You're just what I like I see the fire in her eyes Sey This girl too wild For all the gyal dem she ahh motivate Let them know sey me i gat the weight Murder!!! Many many men sey murder See the Ikebe too bad dial 911 Coz she got me hypnotized with the things she do Murder!!! Many many men sey murder So Make somebody call me 911 Coz she got me hypnotized with the things she do Met a pretty girl she's foreign Say the beauty sef is pouring Hmmm for your love I'm yearning Oh girl yes I'm yearning When I see you girl Amma fuck you on sight Give you polopolo, make I take you one side Pretty young thing You're just what I like Pretty Young thing You're just what I like Met a pretty girl she's foreign Yes I'm yearning When I see you girl Amma fuck you on sight Give you polopolo, make I take you one side Pretty Young thing You're just what I like Pretty Young thing You're just what I like
Writer(s): Demmy Vybez, Meyar Oti Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out