Listen to Mad Feelings by PENI

Mad Feelings

PENI

Afro-Beat

9 Shazams

Lyrics

I know some of the guys way dey die for you I dey see am for their eyes when dem smile for you Girl na mad feelings I dey catch for you Trip to the bank I put cash on you I like your craze and your attitude I was down on my ass but I still ride for you A lot of people said you was bad but I didn't mind You hurt a lot of guys I guess is my turn Perfect that's your place in the whole room You're not my type but still I chose you Step into my zone let me know you better I'm not a man of love but I care forever I know that Me I'm not your type You got like hundred guys Fifty say them love you and get I love you back that's right You done told a hundred lies Get down bebe Them say no be love say na my turn oh I dey sick any day you na my drug Any club wey you dey me I go ball And if I need Hennessy shey you go pour Come be my bebe lady Girl let me ride you crazy Come make I take you places that I know you've never been before I no do I no do I dey fall Make we do how we do they go talk Nwa gwa mu ife ina eche nu I dey here I go listen Yeah yeah Just like your parents I dey for you I know some of the guys way dey die for you I dey see am for their eyes when dem smile for you Girl na mad feelings I dey catch for you Trip to the bank I put cash on you I like your craze and your attitude I was down on my ass but I still ride for you A lot of people said you was bad but I didn't mind You hurt a lot of guys I guess is my turn Them say no be love say na my turn oh I dey sick any day you na my drug Any club wey you dey me I go ball And if I need Hennessy shey you go pour You be my dictator Sweet Igbo boy I no fake am Take you to London Ibiza Woah woah woah woah Run back can you go low It's best when we ride slow Sorry I bring girls to the room I did wrong cuz dey got nothing on you We love each other I know but you love me better I know some of the guys way dey die for you I dey see am for their eyes when dem smile for you Girl na mad feelings I dey catch for you Trip to the bank I put cash on you I like your craze and your attitude I was down on my ass but I still ride for you A lot of people said you was bad but I didn't mind You hurt a lot of guys I guess is my turn
Writer(s): Blaise Duhu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out