Music Video

Omah Lay - Godly [Official Music Video]
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Charles inojie
Charles inojie
Background Vocals
Marley Boy Music
Marley Boy Music
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dike Chibuzor Favour
Dike Chibuzor Favour
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Dshow
Dshow
Mixing Engineer
Topsy beatz
Topsy beatz
Producer

Lyrics

Guy i'm in love If you check all my body now na love love love love Just full am Before you know finally finally I wan Marry Mon sherri Sheri Mon sweeti swettii You and this your big bakasii kasii High me like i sip some chelsea And you show no mercy mercy eee Senorita o Mamacita She geh Wetin fit make a bad man to shele You fit to make a bad man to throwway ey ey And I don fall yakata Cos anything she want Na him i go do o And you dey cause kasala ahh And if dem ever whine you I fit burst bottle My baby philo oo oo Na you dey burst up my brainoo oo oo I dey feel your parole oo oo You dey make me dey kolo oo oo oo My baby philo oo Na you dey burst up my brainoo oo oo I dey feel your parole Girl I dey feel your parole Oo oo oo oo Ahn you the one My baby be the one Be the one wey dey make my thing long oh na na You make ma wanna say o na na ahn ahn And You hotter than fire One I desire I ready to spend all my Pounds and dollar dollar Ontop her matter On top her hmm hmm hmm Cos if dey like they talk e their talk I no send dem E be you me i want o Oh girl i put you Ontop Na your work me i just wan dey chop Oh na oh na oh na na ahn Cos anything you want I fit buy for two oh Ah na na And if dem ever whine you i fit burst bottle My baby philo oo oo Na you dey burst up my brainoo oo oo I dey feel your parole oo oo You dey make me dey kolo oo oo oo My baby philo oo Na you dey burst up my brainoo oo oo I dey feel your parole Girl I dey feel your parole Oo oo oo My baby philo philo Philo philo oo yee Feel your parole I dey Feel your parole oo ye o Baby philo Feel your parole I dey Feel your parole oo ye oo na na Na you dey burst up my brain oo oo I dey feel your parole Girl I dey feel your parole Oo oo oo Philo philo phi phi philo Philo philo lo phi philo Philo philo phi phi philo Philo philo lo phi philo Philo philo phi phi philo Philo philo lo phi philo Philo philo phi phi philo Philo philo lo phi philo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out