Music Video

Pappi Jay’s mind performance off his album purpose on wake up nigeria @tvcconnect5068
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pappi Jay
Pappi Jay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abdul-Jawaid Tijani
Abdul-Jawaid Tijani
Songwriter

Lyrics

(You de whyn me) So chill relax make you listen to this Nobody owe you a thing You gats fight for what you believe I know say brother things hard And I no come here to come tell you lies Very very soon you go realize o Say you go realize o Them no de tell person You go learn your lesson Everybody keep on searching For their own blessing Them no de tell person You go learn your lesson Everybody keep on searching For their own blessing Do your mind Do Wetin you sabi hold am tight No let anybody tell you lie Just know everything go de alright Jejely de live my life Steady steadily dey on my grind Give me something make I cool my mind Living the life cos I no fit shout I no fit shout Music be the only thing wey I know The only thing wey dey give me hope Na why I de put my heart and soul My heart and soul Anything I do Dem go want to know Even when I de try to live on the low Enemies dey wey no want make I blow Wey no want make I blow Them no de tell person You go learn your lesson Everybody keep on searching For their own blessing Them no de tell person You go learn your lesson Everybody keep on searching For their own blessing Do your mind Do Wetin you sabi hold am tight No let anybody tell you lie Just know everything go de alright Jejely de live my life Steady steadily dey on my grind Give me something make I cool my mind Living the life cos I no fit shout Do your mind Do Wetin you sabi hold am tight No let anybody tell you lie Just know everything go de alright Jejely de live my life Steady steadily dey on my grind Give me something make I cool my mind Living the life cos I no fit shout I no fit shout (Glory boy de here so yea yea)
Writer(s): Abdul-jawaid Tijani Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out