Music Video

Pappi Jay - Wicked ( Visualizer )
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pappi Jay
Pappi Jay
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Abdul-Jawaid Tijani
Abdul-Jawaid Tijani
Songwriter

Lyrics

Omo for me i no think say life Suppose hard the way una dey take am sha o But you know what they say na Same view different perspective So what to do na Na as you give me I go give you No stress Never been high like this Give them some kind melody Something they never see This shit feels so real to me Na God wey make me believe Tell me to stay on my feet Say e go be Say e go be I know all the things I went through to get here And I no go take am for granted My eyes dey red So no come stress When e truly set na my mother comes first You know this She is the reason I do this Sometimes I get in my feelings But right now I just wan make money and stay Wicked ahn wicked ahn Wicked ahn wicked ahn Wicked ahn wicked ahn You never see nothing yea Stay wicked ahn wicked ahn Wicked ahn wicked ahn Wicked ahn wicked ahn You never see nothing Fine like this Never seen a style like this Fine like this You never seen a guy like me I'm a modafuckin gangsta you know Na because I no de talk too much you know Focus on my grind and I no denge pose This no be fake e be real life you know o I just dey act like I don't know Many places dey wey I wan go When e go set only God know I go de my lane dey do my thing I know all the things I went through to get here And I no go take am for granted My eyes dey red So no come stress When e truly set na my mother comes first You know this She is the reason I do this Sometimes I get in my feelings But right now I just wan make money and stay Wicked ahn wicked ahn Wicked ahn wicked ahn Wicked ahn wicked ahn You never see nothing yea Stay wicked ahn wicked ahn Wicked ahn wicked ahn Wicked ahn wicked ahn You never see nothing Fine like this Never seen a style like this Fine like this You never seen a guy like me
Writer(s): Abdul-jawaid Tijani Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out