Lyrics

I don come with another one DJ ASAP Eh mama hmm mama Eh mama hmm ya ya Jejely I just dey my own But If e no be God o I for still dey for back oo Wan le mi won le ri mi mu Me I no go send them I go just dey my own o Cause I just wan party I just wan flex Jor Jor Jor Call dem shawties Call dem girls I'm still their daddy (jor jor jor) They can't contest (okay) Just wan party Just wan flex This life wey we dey Na yolo yolo yolo Na yolo yolo yolo Na yolo yolo yolo This life wey we dey Na yolo yolo yolo Na yolo yolo yolo Na yolo yolo yolo This life wey we dey So many things don sup wey my eye don see Small boy with a million dreams E don tey wey I dey for street And I be tiger in a human skin Me I no fit go low Me I no fit go low God dey cover me Life na yolo Life na yolo Cause I just wan party I just wan flex Jor jor jor Call them shawties Call dem girls I'm still their daddy (jor jor jor) They can't contest (oKay) Just wan party Just wan flex This life wey we dey Na yolo yolo yolo Na yolo yolo yolo Na yolo yolo yolo This life wey we dey Na yolo yolo yolo Na yolo yolo yolo Na yolo yolo yolo This life wey we dey na DJ ASAP The Spontaneous DJ International Superstar DJ Along side BERRI TIGA Yo X Outside babies Where my outside babies Outside babies Where my outside shawties
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out