Credits

COMPOSITION & LYRICS
Prince Ameyaw Kyere
Prince Ameyaw Kyere
Songwriter

Lyrics

Yeah yefre me Cobbi It's a banger Oh na na na na yeah yeah yeah And Kobby Cherf oo yeah ye ye Menya me dofo papa bi Meni naka wagye m'adi I carry am go pe her mommy say she nor go gree Menya me dofo papa bi ooo Meni naka wagye m'adi I carry am go pe her mommy say she nor go gree ehhhehhh The way I suffer get love anor go leave you make you go away If ebe die wey ago die make e happen make I go odo ehh The way I suffer get love anor go leave you make you go away Lady tell me what you want anything wey you need ago dey do for you Anything dem go do baby girl i promise say ago marry you Lady tell me what you want anything wey you need ago dey do for you ooo Cos me I need looove Odo pa ho ye na oooo Me anor dey wan to loose you Meni wo n'beko ooo Girl ago marry you Odo pa ho ye na oooo Me anor dey wan to loose you Meni wo n'beko ooo Girl ago marry you The way I suffer get love anor go leave you make you go away If ebe die wey ago die make e happen make I go odo ehh The way I suffer get love anor go leave you make you go away Wakyere me odo pa wodo n'aso mani I never go dey stop wo'ara na medi w'kye Me ne waaa ne beko mengyae wo nkor hwe obi All the things dem dey say mentie meyi mani Shoddy wo ye gam woni me dofo pa Everything we dey plan girl I swear ebe fa For your love wey adey bre odo yewu bor me ka Meni wo be wo ba na yato no Adepa My baby dey my side gimme love no dulling Dem go talk never mind no ceasing Your body your vibe wey dey carry attention Break am down make I feel some vibration My baby dey my side gimme love no dulling Dem go talk never mind no ceasing Your body your vibe wey dey carry attention Break am down make I feel some vibration Odo pa ho ye na oooo Me anor dey wan to loose you Meni wo n'beko ooo Girl ago marry you Odo pa ho ye na oooo Me anor dey wan to loose you Meni wo n'beko ooo Girl ago marry you The way I suffer get love anor go leave you make you go away
Writer(s): Prince Kyere Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out