Lyrics

Murphy chan Oracle money yeh he yeh eh eh oh no han Ologo first class lomo Oh no eh Segestino lele eyi o iyanu masele Iyanu masele E be things e be things eyes see i have to tell u the story Momo oun ojumiri Na only me know as e dey pain for body No be say i no sabi shortcut But na your blessings i have been waiting for Abi u think say e easy From ajagba down to the city Where no daddy no mummy Nobody is ready to keep my company Baba shower your blessings on me If u no bless me who will Me i run commot for hood Promise mama say e go sup one day one day And i changed my color but nothing sup oh oh yeh eh Wetin i go tell mumcy ti mio ba mo wo dele Kini maso fun maami ti mio ba mo wo dele Wetin go b go be i must to mo wo dele Kini maso fun maami ti mio ba mo wo dele Say money on my mind No matter what it takes Who say soap no dey pick If i no biza wetin i gain oh oh Wetin i gain tin ba lowo I am lost i have to find myself Looking for a way to survive cos nobody care Steadily hustle owo nla ni mofe Am dying for dis and am ready to lay down myself Am in d desert A land of no mercy Won o fe kin janon baba show your mercy Kin ro wo fi toju mummy tobi Ojo to pami lana remember me d story Am in d desert A land of no mercy Won o fe kin janon baba show your mercy Kin ro wo fi toju mummy tobi I believe my God e no go ever fail me E be things e be things eyes see i have to tell u the story Momo oun ojumiri Na only me know as e dey pain for body No be say i no sabi shortcut But na your blessings i have been waiting for Abi u think say e easy From ajagba down to the city Where no daddy no mummy Nobody is ready to keep my company Baba shower your blessings on me If u no bless me who will Me i run commot for hood Promise mama say e go sup one day one day And i changed my color but nothing sup oh oh yeh eh Wetin i go tell mumcy ti mi oba mo wo dele Kini maso fun maami ti mio ba mo wo dele Wetin go b go be i must to mo wo dele Kini maso fun maami ti mio ba mo wo dele Who say soap no dey pick Oracle money yeh e yeh he he
Writer(s): Ojimu Segestino Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out