Lyrics

EBG to the world Energy me fucking high Nobody fit to kill mah shine Me I'm goin conquer To the limit I go satisfy The spirit in mah body Omo me I nor dey understand The devil nor fit use me I be devil of mah own It's ah miracle You can call me shina rambo Dem wan kill me ewo But I get ijesu eh It's ah miracle You can call me shina rambo Dem wan kill me ewo But I get Omo dem nor know say me get Jah Omo dem nor know say me get Jah Omo dem nor know say me get Jah oh Omo dem nor know say me get Jah oh Omo dem nor know oh Omo dem nor know say me get Jah Omo dem nor know say me get Jah oh Omo dem nor know say me get Jah oh Omo dem nor know oh Many people don go oh Niggaz me I dey mah lane Make nobody drag mah name Allow to chop my cake oh Only me Nia dey run race Oluwa make I nor work in vain Enemies dey wait make I fail Jah why this life he come dey complicated oh Even comfort she nor comfortable Comfortable Even peace she nor get peace of mind Peace of mind Tell me wetin dey worry mankind no no no no no Oh oh oh Even comfort she nor comfortable Comfortable Even peace she nor get peace of mind Peace of mind Tell me wetin dey worry mankind It's ah miracle Miracle You can call me shina rambo Dem wan kill me ewo But I get ijesu eh It's ah miracle You can call me shina rambo Dem wan kill me ewo But I get Omo dem nor know say me get Jah Omo dem nor know say me get Jah Omo dem nor know say me get Jah oh Omo dem nor know say me get Jah oh Omo dem nor know oh Omo dem nor know say me get Jah Omo dem nor know say me get Jah oh Omo dem nor know say me get Jah oh Omo dem nor know oh
Writer(s): Kelvin Nosakhare Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out