Lyrics

Oh no no no Oh ye ye ye Oh no ye hmm This thing wey you do me Ahhh Do me ah do me ah Do me ah do Me ah Do me ah do me ah Way You do me ah Do me ah do me ah Do me ah do me ah Do me ah do Me Ahhhhha All I wanted was your trust I gave you all that I gat And you let me down Turn me down Waste my time Now that my jacket means a lot Now where's my jacket She don tear am She don light am She don burn am She don quench am She do waste am Waste am She come dey call me Oga bar man, man Okada man, man Wayo wayo man, man High way man, man I will only marry a Yoruba man Wey get rubbars you know get Rubbars Arm r*bb*r ro*bb*r r*bb*r Ahh After you given me high blood Pressure High blood pressure After you put'n me for temptation Put'n me for temptation After you manipulate my life You manipulate my life After you put'n me for high jump Wey I break my leg Break my bone Break my waist My niggas dey parra Doctor dey hala Nurse dey fear People dey halaaah halaah. You don do me,ah do me,ah Do Me,ah do me,ah do me,ah Do Me,ah This thing way you do Me,ah Do me,ah do me,ah Do Me,ah do me,ah do me ahh Ohohoah
Writer(s): Kingsley Didia Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out