Lyrics

Plenty Itz p boi the beatz wizard Ooo ah ah ehh ehh Nobody badder than me Soft loud ehh Je kon gbo So many days I have been grinding So many days have been working As a believer I no dey panic Obstacle on the road Feeling like I'm lost Alone with my thoughts So many good things go still sup Base on believe me I no fhor Who get God no dey panic Base on believe omo iya mi Ise wo Lon lo oya jami Face your fears Shey you hear me Ma lo fhor fun fake life na fugazzi Listen well shey you hear me So many good things go still sup base on believe I no fhor Loke loke lo la kun fayakun Baba munumi dun ki ayomikun Dan saki re oluwa Fimi lokan bale oluwa So many days I have been grinding So many days have been working As a believer I no dey panic Obstacle on the road Feeling like I'm lost Alone with my thoughts So many good things go still sup Base on believe me I no fhor Igba nba jo o Lonilu gbe lulo Who go help me out o See I have been working everyday 247 say we dey grind o We keep doing it doing it o Better days we've been waiting for Who God don rise no fit fall I stand gidigba I no dey fhor o Siju anu e womi o baba Cause all my friends o Dem don day kana Even people wey I trust Den don day japa And me I dey fear o for this sapa E clear say life no balance Ofi si waju ofi seyin Aso fun awon ton wa ishu bumi Pe ori mama e lonti leyin Mio ni sheru egbemi lawujo mio ni gbeyin Ile kun ayo mashi even ki awon abinu eni mati leyin Nigba talese kilode tan fa katode promise land I miss days wey dreams Comes true by promise card Even what I'm going through Ah miole sosita Made by pain and rejection omo Me I love this scar Me I love this scar cause Aiymoye fipa but na God dea run am Ajeh seh no be man We go make am,awa gon ma blow o But lowkey we Dey now Yeah we stay on code o So many days I have been grinding So many days have been working As a believer I no dey panic Obstacle on the road Feeling like I'm lost Alone with my thoughts So many good things go still sup Base on believe me I no fhor
Writer(s): Khabee Khabee Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out