Lyrics

Case! Them no know me but they wan die on top my case I say leave story you no fit touch my grace If no be God wey hold me down I for do gbess But I'm always always grateful For the many many blessings wey dey come my way! E don show me love, bad belle don dey amaze Baba God dey for me Dem fit try no go reach Them never see nothing, yeah! As e no show (No show) for body o we bless Jehovah Cos if e show (e show) dem for don use me catch cruise all over Them dey wait o (wait o) make I fall back make I start all over But them no know (No know) say the cup don full e dey run over We keep thanking God for life For life! We keep thanking God for life We keep thanking God for life For life! We keep thanking God for life People talk, people mock But they no go fit walk my walk. Ehh Ya! And even if I shalaye, the price wey I pay Dem a go say something No luck, just blessing (come on) I don learn many lessons (that's right) All I can say, na thank you for your grace and mercy! Me dwen na me kae nea wo ay3 ma me Ewors3 me ma men sa so da nyame as3 Onyame taa me kye, minsuro hwe Okura me mu, s3 Odo nti Everybody wey connect, everybody wey we get we for say Oluwa Ese cuz we no do internet Eye n'adom ara kwa Eye n'adom ara kwa As e no show (No show) for body o we bless Jehovah Cos if e show (e show) dem for don use me catch cruise all over Them dey wait o (wait o) make I fall back make I start all over But them no know (No know) say the cup don full e dey run over We keep thanking God for life For life! We keep thanking God for life We keep thanking God for life For life! We keep thanking God for life
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out