Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ifeanyi Emmanuel Uchegbu
Ifeanyi Emmanuel Uchegbu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yund Edge
Yund Edge
Producer
Jos D Greatest
Jos D Greatest
Mixing Engineer

Lyrics

Oya wait, Wait Wait Dem no fit love you like i do I don craze, Craze Craze aah Girl i just wanna love you, love you love you I no match banana but i fall for you Iyawo mi I'm all for you Wetin i dey feel for my body girl it's true I'll come through For you Okay you thief my heart like Ole You go be my Ayanfe Ayanfe mi Ayanfe Ayanfe mi Okay you thief my heart like Ole You gats be my Ayanfe Ayanfe mi Ayanfe Ayanfe mi Me and you to match Fish to catch Everything too large And that's how i like it I no fit to carry last Gimme the keys to your heart Promise i'll play my part Swear you Gon like it I no match banana but i fall for you Iyawo mi I'm all for you Wetin i dey feel for my body girl it's true I'll come through, for you Okay you thief my heart like Ole You go be my Ayanfe Ayanfe mi Ayanfe Ayanfe mi Okay you thief my heart like Ole You gats be my Ayanfe Ayanfe mi Ayanfe Ayanfe mi Okay you thief my heart like Ole You gats be my Ayanfe Ayanfe mi Ayanfe Ayanfe mi Okay you thief my heart like Ole You gats be my Ayanfe Ayanfe mi Ayanfe Ayanfe mi
Writer(s): Ifeanyi Uchegbu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out