Top Songs By Maphta237
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Harold Frederick Nanfack
Songwriter
Lyrics
Hmmm dirty things
Wey dey for your mind ooh
I swear on God
Babygirl u Dey
Feel lonely lonely
Pull up with some henney
And I feel am with some honey
and I guess We go feeling corny corny
Drop me that location
And I promise you go feel that sensation baby
Drop me that location and I promise you go feel that vibration baby
(.! .! .!)
I go show you my intentions
(I go I go I go I go ooo)
I go show you my intentions
(eh! Eh! Cha aah I ma feel it nah ah ah)
Y Dey reach for the crib
Y Dey getty touchy touchy
Shorty tell me say
MB do me something dirty oooh
Do me like a gangster
In her eyes she was ready for my ganja (eh!)
Do me like a gangster
And I promise u can get me for your dinner
(eh! eh!)
Drop me that location
I go show you my intentions
Drop me that location baby
I go show you my intentions
(i go I go I go I go oooh)
I go show you my intentions
(i go I go I go I go oooh)
I go show you my intentions
(.! .! .!)
Like moto i got a lot millage
No be show show
Mb im a savage
After this
abeg don't call me for marriage ooh
On my wrist I get CC for bandage
Doggy style on her knees
On the couch couch
She Dey scream
MB baby y be ouch ouch
For your back
Y Dey be miracle
On my D
U dey ride bicycle
Im addicted to your body oooh
I be like say you dey do me voodoo
Voodoo voodoo voodoo and I got the juju
Your body dey sweetie pass koutoukou(koutoukou ah ah)
In my mind y Dey do like
Epelebe jepelebe hmm eh!
Y dey do me like
Epelebe jepelebe hmm eh!
Y dey do me like
Epelebe jepelebe hmm eh!
Y dey do me like
Epelebe jepelebe hmmm eeh hm baby!
Writer(s): Harold Nanfack
Lyrics powered by www.musixmatch.com