Lyrics

Qwin tyler I never get bad mind towards you baby Gave you all my loving oh joro oh But you do me ojoro Oh joro Wetin you want make I do for you Missing you weather dey for two But I no fit to call oh (call call) You do me something strong oh (strong strong) Gave you all my mind and my body and soul Na you wey go be my own Only you wey dey come my zone But i felt that in my bone Oh oh oh oh oh I never love any man like this before Eh eh eh eh eh Even your friends know my intentions dey pure What will I do cos you messing with my head You messing up And is like I'm giving up on love Shakara oloje oh You never respect me in front of your friends Hey I'm lonely I dey go crazy inside my head And I've been los And I've been losing o And I've been losing control And I've been losing o Gave you all my mind and my body and soul Na you wey go be my own Only you wey dey come my zone But i felt that in my bone Oh oh oh oh oh I never love any man like this before Eh eh eh eh eh Even your friends know my intentions dey pure What will I do cos you messing with my head You messing up And is like I'm giving up on love
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out