Lyrics

Dispatch - DJ Xclusive Yourrr Yourrr Exclusive Only one night, only one friday no ght don turn to day time No fit get over, over you love Even if you no dm me location to tell me come over (I dey for Ghana) Dispatch! Make I come through like dispatch I dey your door like ASAP So no go put me for reserve oh reserve You deserve everything you deserve If I loose you nah misguard So tell me wetin you decide o decide Pastor don talk say make I change my calling Doctor don say the remedy go dey your body This your BI no let me face my front Many things wey I fit do for the sake of love If I no get you love, I go get your love I tell her it is high exclusive when the girls dem like Excuse me no dey waste my time Make you tell me malo shey mi bayii Girl I don't know but I see four rader For my GPS time go right, turn left (You've arrived ed at your destination) Dispatch! Make I come through like dispatch I dey your door like ASAP So no go put me for reserve oh reserve You deserve everything you deserve If I loose you nah misguard So tell me wetin you decide o decide Pastor don talk say make I change my calling Doctor don say the remedy go dey your body This your BI no let me face my front Many things wey I fit do for the sake of love If I no get you love, I go get your love
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out