Music Video

Kiss n Tell
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Daniel T Victor
Daniel T Victor
Songwriter

Lyrics

Say na your loving I need wey go Make me calm down Hypnotizing me the way you dey Wine this your biggy baka! oh no If you jam me for Lekki Phase one Jigga I Dey with my bullion van Comport mk I spend my racks Like Rahman Jago! I swear Me I no go kiss n tell Me I no go me I no go kiss and tell Come close wa shere baby no dey Fear Sare wole wa gba Iwo ni kan se Me I no go kiss n tell Me I no go me I no go kiss and tell Sare wole wa gba iwo ni kan se Gimme your heart and I promise I no use you to play tete oo All of your body and mind and soul Me I want to de Je'n be oo Gimme your heart and I promise I no use you to play tete oo All of your body and mind and soul Me I want to de Je'n be oo Never loved any other girl The way I dey love you And na ur option I dey like choose So when it's rainy I go shield you Woor! Angelina Jolie dance and vibe no Jonzing For ur case make dem go call police For ur case make dem go call police Oh ah Make dem call you gold digger Me I no send their reverend father No go dey reason am Na you be my Lupita Nyogo Popped some pills and moving slow If you leave I fit kpai o Na u dey calm me girl shey u know Ahh ahh Me I no go kiss n tell Me I no go me I no go kiss n tell Come close wa shere baby no dey Fear Sare wole wa gba Iwo ni kan se Me I no go kiss n tell Me I no go me I no go kiss n tell Sare wole wa gba Iwo ni kan se Gimme your heart n I promise I no use you to play tete oo All of your body and mind and soul Me I want to de Je'n be oo Gimme your heart and I promise I no use you to play tete oo All of your body and mind and soul Me I want to de Je'n be oo
Writer(s): Daniel Victor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out