Listen to Remedy (feat. KayNice) by Pinzu

Remedy (feat. KayNice)

Pinzu

Afro-Beat

51 Shazams

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pinzu
Pinzu
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Pinzu
Pinzu
Composer

Lyrics

Omo ton soh, omo ton soh-oh Ayy, na-na-na Pinzu dey here so Kaynice pon this one (It's Phynest on the beat, baby) Blessings, blessings follow me, follow me Because I'm dey for street Dem never chop, nobody holy, yeah Hustle na the remedy, remedy 'Cause if you slack, dem go laugh you Dem go shine teeth Ayy, na-na-na You sef reason wetin I dey talk If money no dey, sh'omo yen me ma ball? Oluwa, fun mi l'owo, kin ma poor 'Cause if I no fresh, fine girls no go rush me You sef reason wetin I dey talk If money no dey, sh'omo yen me ma ball? Oluwa, fun mi l'owo, kin ma poor 'Cause if I no fresh, fine girls no go rush me Inu wa l'amo, a o mo inu enikan T'oba l'ohun crazy, alaye, emi strong We can feel good tonight You know I be rockstar, chopin' beans like pasta, pasta Inu wa l'amo, a o mo inu enikan T'oba l'ohun crazy, alaye, emi strong, ayy You know I be rockstar, chopin' beans like pasta, pasta, ayy Every day, every night, I just dey grind oh Mama tell me, "Pinzu, no fall my hand oh" I no get girls, I get God oh Na why I hold am tight, I no loose guard oh It was all on poppin' bills in the Pent House Stay humble with the geng 'til we cash out We was almost givin' up 'cause no money to dash out Ghetto dreams every day, it's a lifestyle Stay woke with the pills, steady grindin' for the bills You know how it feels Nigga with the sauce and the juice Man gat to pay some bills, life keeps gettin' real Every day of my life, can't get my mind off the big bag Man gats face the real fact To get this real money, you need to pay for the real price Thank God for the good life, thank God for the good vibe Hallelujah Blessings, blessings follow me, follow me Because I'm dey for street Dem never chop, nobody holy, yeah Hustle na the remedy, remedy 'Cause if you slack, dem go laugh you Dem go shine teeth Ayy, na-na-na You sef reason wetin I dey talk If money no dey, sh'omo yen me ma ball? Oluwa, fun mi l'owo, kin ma poor 'Cause if I no fresh, fine girls no go rush me You sef reason wetin I dey talk If money no dey, sh'omo yen me ma ball? Oluwa, fun mi l'owo, kin ma poor 'Cause if I no fresh, fine girls no go rush me Inu wa l'amo, a o mo inu enikan T'oba l'ohun crazy, alaye, emi strong We can feel good tonight You know I be rockstar, chopin' beans like pasta Inu wa l'amo, a o mo inu enikan T'oba l'ohun crazy, alaye, emi strong, ayy You know I be rockstar, chopin' beans like pasta, pasta, ayy-yy
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out