Lyrics

One two check check Jeje dey whyne Just like you been dey do for corner I will make you to sweat Make the ac feel like a sauna Don't be slow you know what am coming for Dont fear baby no foh Mmm oh yea Come to my bed Make I shock you pass transformer All this heartbreak you suffer Shey na Tunde or na Shola Don't you know What you were signing for I get better for store Cause tonight Me and you no shalaye tonight Your body on my body tonight No shalaye tonight tonight No shalaye tonight Tonight Me and you no shalaye tonight Your body on my body tonight No shalaye tonight Breathe down your neck Vampire sucking your power I will eat you up Just like ram wey dem kill sallah Don't you know the pleasures I bestow No fear baby no foh Trust in my thrust oh Trust in my thrust Make you move to the samba You can call on my name When you know you can't call your father You should know What we are planning for I get better for store Cause Tonight Me and you no shalaye tonight Your body on my body tonight No shalaye tonight Tonight me and you no shalaye tonight Your body on my body tonight No shalaye tonight Off that pant baby girl Off it
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out