Listen to On the Road (Otr) [feat. Bel Magic] by Temple

On the Road (Otr) [feat. Bel Magic]

Temple

Hip-Hop/Rap

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Temple
Temple
Performer
Alao Hammed
Alao Hammed
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Bel Magic
Bel Magic
Songwriter
Alao Hammed
Alao Hammed
Songwriter

Lyrics

Hun Temple Temple Temple And Magic again (Hello) Hun Wo Hun Go My niggas say I no Dey text,Say I no like them again My baby say I no Dey call,Say I no love am again My mama call me say yesterday,Temple where you dey? Tell me Why you no dey come house again? Always on the road,Always on the road Busy doing music with Dagame for studio o O Always on the road,Always on the road Busy doing music with Dagame for studio Iberu fun awon rapper erikina industry I dey fu*k with any beat mio bayin soro doggy Kilo kan mi kan best rapper owo Lemi ma tasi But any rapper toba gbemu run wan je lo bi chicken Wetin dey Kill man omo iya na smallthing And if you no get money wo you no be living thing Ejo kilo kan broke boy pelu relationship Mo love Microphone mi bi Poco shey love handkerchief Won fe sheru ba mi won lawon fe jami laya Kosi boshe le buruto koriko oun she ounje lion Won keresi number jo set awon baba won Lyrically I dey spit fire ole pe mi dragon Even if you be assassin you no fit kill my vibe Industry Sheti ready O'yeah It's my time Am on the ghost mode catch me if you can Won ni werey le man like Werey eleyi lema like jo Shuku shuku bam bam eni toba wu kobe Won ni ko omode yin ma dete toba tile da Igbo gbe Oba o ba eni kan ja she ní Oba n ki gbo gbo le But eni toba ni kawa made gan gan lani ba n'ile Ain't nobody badder than And I no be Jagaban Here to stack the money up Owo toun ja rubber band Yes I do this for the love And I do this for my fans Ole je oba ladugboyin but for my hood you go bow I sacrifice my sleep,focus on my dream Tori ese nla ni n'iwaju oluwa tin ba quit Blood in my eyes,but no be say I no get feelings But the water wey Dey my eyes I don use am pay my dues Iya toje mi se mole je ko je omo mi Mo tera mo hustle ki poverty kuro loro mi As I Dey hustle I Dey pray k'olorun shami sadura mi Ebe mobe omo araye se koma ta epo si alami Shout out to my OGs wey Dey show me love anytime I drop Ati awon olosho toun turn me on tofe je kin cum Igboro je lyric mi lenu won ti so di chewing gum Oma to blow loju won n'isin biti bomb Another day another banger Oun Owo e oto malo fi werey lo jagba I no fit rest till money enter aza Oje ko mo pe I no get business with sapa (that's why I) Always on the road Always on the road (Always on the road) Always on the road Always on the road Always on the road Because I left mama's house to buy mama house Na why I still dey work like I owe the country Am losing sleep,hoping for slips Big bags only for me and my homies O-Yeh we deserve it O-Yeh we deserve it Good good vibes on a daily We rocking sugar vibe studio on a daily (We are) Always on the road Always on the road ah Always on the road Always on the road ah (Always on the road) Always on the move for the money And the good life (the good life) Always on the road Always on the road Always on the road Always on the road Always on the road Always on the road F*cking Always on the road Dagame mix
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out