Lyrics

Jolly The way you move am for me I no fit cheat when i'm on it The way you given to body Biggy body Eh ayomy I like the way you dey jolly And i no fit cheat when i'm on it The way you giving me the body Biggy body Eh. ohh mY bebe If i rate you 10/10 my bebe Wetin e go take to Eh. ooh my bebe Likin everything wey you dey do my bebe You cool my bebe Call you shodi I just dey jam you but i like you already I just dey look no fit turn my heady The thing you get for your back e heavy I like you already Jolly The way you move am for me I no fit cheat when i'm on it The way you giving me the body Biggy body Eh ayomy I like the way you dey jolly And i no fit cheat when i'm on it The way you giving me the body Biggy body As i see your body I pray make e get sense my bebe Me i don jam alota my bebe I like the thing wey i dey see my bebe I want my bebe Stop her oo I gat alot of things i want to cap out No say alot of ni**rs dey around They want to block her oo And make e winchi winchi no go touch her oo Jolly The way you move am for me I no fit cheat when i'm on it The way you given to body Biggy body Eh ayomy I like the way you dey jolly And i no fit cheat when i'm on it The way you giving me the body Biggy body Spirit Melodies
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out