Lyrics

Run! Plinky Nigeria Baby make i disappear What a happy adoration again Ileh my days Oh no dungbogodun my way Hmmm Hey! Early momo na gbas gbos gbas If no be igbo na hangover What type of baby? What type of life? E just dey want worry me oh I dey waka for night She go on touch light Ewo! I dey comot She dey run go baff Okay! Me and my Baby na 1 times 1 E just dey want worry me oh But if i ever leave Make i bend You say? Make i leh Nne make i disappear As you dey Want go low Want go low Want go low Make i bend Hey! Make i leh Make i disappear As you dey Want go low Want go low Want go low Make I bend High! My Baby Sugar Sugar You're the Sugar Wey dey my Tea You scatter my thinking Already know you capture my Film And e be some kind things I dey wonder wonder like this Muah muah na Kiss Muah! But if i ever leave Make i bend Hey! Make i leh Nne make i disappear As you dey Want go low Want go low Want go low Make i bend Hey! Make i leh Baby make i disappear As you dey Want go low Want go low Want go low Let nobody disturb You sabi work all night I sabi work all night If I ever loose guard And you no want make I lie Just put Booby for my mouth See my head dey charge high! As I see one kind kpekus Girl na you want try craze me What have you done my Baby? My bae Early momo na gbas gbos gbas Manyaewu If no be igbo na hangover What type of baby? What type of life? E just dey want worry me oh I dey waka for night She go on touch light Ewo! I dey comot She dey run go baff Okay! Me and my Baby na 1 times 1 E just dey want worry me oh But if i ever leave Make i bend You say? Make i leh Nne make i disappear As you dey Want go low Want go low Want go low Make i bend Hey! Make i leh Baby make i disappear As you dey Want go low Want go low Want go low Make I bend Hey! Baby make i disappear Teka! It's Ahoymanthing Sunshine
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out