Lyrics

Jesus jowo o For my future money Na my papa own the world So I know e plenty Gimme small abeg Make I no dey stress I go use my billons later But you see for nowFt. Oyewole Philips I just need 100 million 100 million 100 Million For now I just need 100 million 100million 100 million Eyin to eda aye at'orun Kile ole se Kile ole se Eyin ti eda aye at'orun Kile ole se Kile ole se Sapa no fit me o oluwa Biko reason me Biko reason me o Destiny helper oo oluwa Ko se ranti mi Ko se ranti mi oo Make enemy no say,say The boy wey dey pray every night and day Where hin money dey eh eh Baba show me your faceeee Won ni pe How are you How is work When will you marry Wetin sup All those one no concern me, my brother I just need 100 million 100 million 100 million (mi ole rojo mo) I just need 100 million 100 million 100 million There is nothing too big for you to do Everything na small thing for you If I ask for urgent 2k I might be boring to you Only ask for big things Jesus jowo For my future money Na my papa own the world So I know e plenty Gimme small abeg Make I no dey stress I go use my billons later But you see for now I just need 100 million 100 million 100 million I just need 100 million 100 million 100 million Eyin to eda aye at'orun Kile ole se Kile ole se Eyin ti eda aye at'orun Kile ole se Kile ole se I just need 100 million 100 million 100 million I just need 100 million 100 million 100 million
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out