Lyrics

When I'm in love with you Ma When I'm in love with you Maabena Anything for you I do am Anything for you I do am So shawty no go farer No go farer Cause I go mental No go leave me for another No go give me high blood pressure Girl if you leave Who go light my fire Who go give me ginger Who go hold me closer Girl if you leave Enemies go laugh wanna matter Me I no like wahala So shawty stay with me Cause na you wey drive my mendu Na you I play this gbedu for And na you wey light my candle Na you wey I go settle for Cause na you wey drive my mendu Na you I play this gbedu for And na you wey light my candle Na you wey I go settle for Shima girl I'll hold you down I no go fit let you down Lay your head upon my shoulder I'll keep you warm when it is cold Susupon plenty for outside We gat to give them the blind side Cause dem dey try to put us asunder I don't know why (But we'll stay together) We'll stay together No matter the weather I'll be your shoulder To lean on whenever When I'm in love with you Ma When I'm in love with you Maabena Anything for you I do am Anything for you I do am So shawty no go farer No go farer Cause I go mental No go leave me for another No go give me high blood pressure Girl if you leave Who go light my fire Who go give me ginger Who go hold me closer Girl if you leave Enemies go laugh wanna matter Me I no like wahala So shawty stay with me Cause na you wey drive my mendu Na you I play this gbedu for And na you wey light my candle Na you wey I go settle for Cause na you wey drive my mendu Na you I play this gbedu for And na you wey light my candle Na you wey I go settle for
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out