Lyrics

It's JollyTrendz They call me Tmynor. So many things wey dey bother man So many things wey dey stress man Man no fit talk oh oh Man no fit talk dem all Alaye hustle, Hustle No go dey look ushe face Nobody gat you mah brother Nobody love you mah brother Yeh yeh Alaye hustle, Hustle No go dey look ushe face Nobody gat you mah brother JollyTrendz tell them mah brother Pre-yeh If I blow I no go do transfer When I dey down nobody send me no be lie When I dey down nobody send me no be lie When I dey down nobody send me no be lie If I blow I no go do transfer When I dey down nobody send me no be lie When I dey down nobody send me no be lie oh When I dey down nobody send me no be lie Divinity, Identity No time for maturity For the hustle nor be faji To get Raba nor be magic If you no get money, nobody go send you If you no get money, nobody go help you The street no be joke We dey pray make we break all the yolk The street no be joke We dey pray make we break all the yolk So many things wey dey bother man So many things wey dey stress man Man no fit talk oh oh Man no fit talk dem all Alaye hustle, Hustle No go dey look ushe face Nobody gat you mah brother Nobody love you mah brother Alaye hustle, Hustle No go dey look ushe face Nobody gat you mah brother Nobody love you mah brother If I blow I no go do transfer When I dey down nobody send me no be lie When I dey down nobody send me no be lie When I dey down nobody send me no be lie If I blow I no go do transfer When I dey down nobody send me no be lie When I dey down nobody send me no be lie oh When I dey down nobody send me no be lie Divinity, Identity No time for maturity No time for maturity If you no get money, nobody go send you If you no get money, nobody go help you
Writer(s): Jolly Trendz Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out