Credits

PERFORMING ARTISTS
Owoblow
Owoblow
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Owoblow
Owoblow
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Karspal
Karspal
Producer

Lyrics

Owoblow Kosoro Listen My nigga if you Dey bomb make you press am well And if you get maye make you text am well Koseni to ma ba eh toba broke Lola So stay low now Kole pull up pelu awon boys Omo Ope toba post lola I know it's been a while totin duro dojo pay day Mafo my nigga jhor made seke Money wey go come go come Bills wey go come go go So stay focused to ba wu eh kode mu sowo Egbon adugbo make you bomb Cause I have been brutalized civilized and even made it legalized For all the things I haven't done tell me why! Toba lowo lomode wan ma wa wan Dey ma sa fun eh Awon to hate eh gan ma tackle eh Moti je backy Moti je backy Ti awon boys ba wole wan Tu sha poli Tan tu the Cana See Make you live your life with no stress Make the money come in essence See Make you live your life with no stress Make the money come in essence I for like to help but the problem be say me I still Dey find the help The kind help wey go me self go global English no fit do am so I go local (Listen see) If you Dey pray for my downfall oni ku oni sayinsan Shugbon wa tun tirin, Ele ah simple gan biti 123 So I go down on my knees and I pray and I say My nigga joko dada farabale kode reason Eni mo way lo mo wey Kode easy When your time must to shine guy na your season No go force am everything get reason Life be like traffic light, you fit stop get ready when it's time for you to go make you go Sare lo but sare malo koluyan Tori toba kolu yan iwo gan lo se ni yan! Moti je backy Moti je backy Ti awon boys ba wole wan Tu sha poli Tan tu the Cana See Make you live your life with no stress Make the money come in essence See Make you live your life with no stress Make the money come in essence Moti je backy Tan tu the cana Make you live your life with no stress Make the money come in essence Make you live your life with no stress Make the money come in essence Moti je backy
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out