Lyrics

Dem never see a girl wey fit vibe like dis Never seen a girl wey fit grind like dis You' never seen a girl wey bad like dis Never seen no one wey fit do it like me Dem never see a girl wey fit vibe like dis Never seen a girl wey fit grind like dis You' never seen a girl wey bad like dis Never seen no one wey fit do it like me Mi no care about designer Mi no do no marijuana Wanna party till the sun down Wanna grab a bottle, loosen up a little Coz me no care about designer Mi no do no marijuana I Wanna party till the sun dawn Wanna grab a bottle Loosen up a little Mi steady vibing We keeping the fire blazing Step up in da place You know say mi so amazing No bad vibes everyday is a blessing Never backing down you know say mi haffi ready Steadying giving God thanks and praise For mi life his blessings and grace For everything wey Dey come my way So puyaka puyaka Is a brand new day I'm an African African girl I just wanna have a good time I'm an African African star girl I'm gonna be here for a long time I'm an African African girl I just wanna have a good time I'm an African African star girl I'm gonna be here for a long time Dem never see a girl wey fit vibe like dis Never seen a girl wey fit grind like dis You never seen a girl wey bad like dis Never seen no one wey fit do it like me Dem never see a girl wey fit vibe like dis Never seen a girl wey fit grind like dis You never seen a girl wey bad like dis Never seen no one wey fit do it like me Mi no care about designer Mi no do no marijuana Wanna party till the sun down Wanna grab a bottle, loosen up a little Coz me no care about designer Mi no do no marijuana I wanna party till the sun down Wanna grab a bottle Loosen up a little Wo wo wo Yeah mi have gat something Wey you haffi know I'm the vibe you wouldn't let go Energy wey no go fit low I've got vibes on vibes Make dem all go low And anytime I come around All of dem guys and girls Demma all around Play me the dancehall beat Make we dance along Just wanna have fun o I ghas ball o Coz me I won ball o Designer Mi no do no marijuana Wanna party till the sun down Wanna grab a bottle, loosen up a little Coz me no care about designer Mi no do no marijuana I wanna party till the sun dawn Wanna grab a bottle Loosen up a little
Writer(s): Daniel Grey-leonge, Deborah Bekere Asarah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out