Lyrics

Daddy your way na Confam oo Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah Yeah yeah yeah If God Be for me (oh no no) Tell me wetin be the strong thing Wey go fit stand against me (Yeah, Yeah) (Nothing go fit stand against me) Daddy I know that you got me You prove it in so many ways You never leave nor forsake me (yeah yeah) You never leave nor forsake me (No No No) Na the way wey you dey take care of me (You are taking good care of me) The way wey you dey fight all of my battles (The way you fight all of my battles) The way wey you dey shower your blessings on me (The way wey you shower your blessings on me) Oh my Father I no fit describe this your way oh Daddy your way na Confam Mo mo wi'pe, Iwo Loba Daddy your way na Confam And everything I get na you dey run am Daddy your way na Confam Mo mo wi'pe, Iwo Loba Daddy your way na Confam And everything I get na you dey run am Everyday when I wake up o I dey count all my blessings And I can see that you have done me well ooo (Welu welu oo) And I testify that you are good And no man do me like you do You're a very good father Daddy wey dey Pamper me Na the way wey you dey take care of me (You are taking good care of me) The way wey you dey fight all of my battles (The way you fight all of my battles) The way wey you dey shower your blessings on me (The way wey you shower your blessings on me) Oh my Father I no fit describe this your way oh Daddy your way na Confam Mo mo wi'pe, Iwo Loba Daddy your way na Confam And everything I get na you dey run am Daddy your way na Confam Mo mo wi'pe, Iwo Loba Daddy your way na Confam And everything I get na you dey run am Daddy your way na Confam oo Daddy your way na Confam oo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out