Credits

PERFORMING ARTISTS
Stalkar
Stalkar
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Mbagwu Chukwudum Goodness
Mbagwu Chukwudum Goodness
Songwriter

Lyrics

Life no go sweet, if money no dey Every other day, i dey hustle for raba Men dey pulaga for inside alaba To make things sup, omo no be child's play Because family go call Friends go bill (oh) If you no turn up, omo shame on you Dem go colobi your baby Boys dey para Nothing go sup Omo forget the matter I no wan dey make i no dey ball Oluwa jo gbemidebe Sapanism is not for me (oh) Is not for you I no wan dey make i no dey ball Oluwa jo gbemidebe Sapanism is not for me (oh) Is not for you Wanna make money in abundance Make nobody tell me, make i calm down See that baby for that corner, she dey eye me But if i no get money, she go leave me This one na sweet music, wey dey give ginger Dance like say you get missipi Move up and down like btc Before you go knack her, make you use cd I just wanna make the money right now No time to waste, i wan dey cashout I just wanna make the money right now Oh no oh no Sometimes things dey hard and i no wan give up And the matter self too long E too long I no wan dey make i no dey ball Oluwa jo gbemidebe Sapanism is not for me (oh) Is not for you I no wan dey make i no dey ball Oluwa jo gbemidebe Sapanism is not for me (oh) Is not for you
Writer(s): Goodness Mbagwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out