Similar Songs
Credits
COMPOSITION & LYRICS
Eustace Obinwanne Onyeachonam
Songwriter
Lyrics
Ekwerekwe
Trouble find me, I Tackle am there
Mr Mogbo Mogbe
Simple question Na Wetin you gain
Call me born throway
And E know say na God pikin i be
Make am clear again
Biko gwa mu Nna wetin be gain
Say the boy no fit to fold
No dey put shape for cloth
Heavy is the weight on my head
And you sef concur
E dey put am well for your body
Na him dey make you Wan convulse
Say the boy no fit to fold
No dey put shape for cloth
Say the boy no fit to fold
No dey put shape for cloth
Heavy is the weight on my head
And you sef concur
E dey put am well for your body
Na him dey make you Wan convulse
Say the boy no fit to fold
No dey put shape for cloth
Today
We go clear all your doubt for here
Before you even try
We go de-escalate the issue
E go melt, E go die for ground
Ekwerekwe
Wey the Cho and the tequila dey
Call me born throway
Na flex I dey flex
No kill anybody
No go mental
Cos I dey calm
You Wan stress am
Buh Anybody wey Wan try
E go be like say na film
Even if na curse
We go break am
Shey oro kpe o ja
Sofe Ba mi saare oma ja
Malo maro kpe ole sh'omo olorun leshe
(Leshe Leshe Leshe)
Kia Kia lo ma ta
Ekwerekwe
Trouble find me
I Tackle am there
Mr Mogbo Mogbe
Simple question
Wetin you gain
Call me born throway
And E know say na God pikin i be
Egbon Mogbo Mogbe
Excuse my French
Sa VA
Kin tun laye
Say the boy no fit to fold
No dey put shape for cloth
Heavy is the weight on my head
And you sef concur
E dey put am well for your body
Na him dey make you Wan convulse
Say the boy no fit to fold
No dey put shape for cloth
Lyrics powered by www.musixmatch.com