Music Video

Wetin Dey Sup?
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jayson Rex
Jayson Rex
Performer
Pelumi PK
Pelumi PK
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Jayson Rex
Jayson Rex
Lyrics
Pelumi PK
Pelumi PK
Lyrics
Adebayo Solomon Bakare
Adebayo Solomon Bakare
Composer
Pelumi Kayode
Pelumi Kayode
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
MetalBeatz
MetalBeatz
Producer

Lyrics

Relax metal Yeah yeah Jayson lomo noh In the realm of sadness my life unfolds A tapestry woven with threads of woes untold I be by the corner I be on my claro Hmm cause me I no fit sleep if I no sumoke igbo Or take alcohol Olorun shanu mi Eniola come dey do me wayo Hmm she don break my heart e now twice in a row Ti moti fe ma lo but i no even see road Oh oh Dem don dey aski me wetin dey sup? Why I no blow? Why I never go join all the people wey dey for the top? Hmm but my time never reach e dey come Me I get hope But if I catch better days swear to God i go first beat am up Oh oh oh (Oloun) I just wanna put my failures in my rear view mirror And when it doesn't work drown myself in liqour Have you ever been close but so far at the same time That gut feeling you're wasting time And you got niggas asking why it's taking time But you gotta say good things take time Got mama calling me What you doing son? Would you talk to me? If you need a job I got a opening Said she's got a friend she could call for me Oh no I just wanna be a superstar ah I know i am heading for the stars but These doubts around me Mofe komalo Dem don dey aski me wetin dey sup Why I no blow? Why I never go join all the people wey dey for the top? But my time never reach e dey come Me I get hope But if I catch better days swear to God i go first beat am up Pk moti n lolo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out