Music Video

Seta
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Lyrics

Oh uh Emi lo'omo noh noh Noh noh Vibes I be Dey live low key Lavi da low key Wetin Go be Go Be See All the Guys dem bolling I'm thankful for all have been No money then no paddy My life Na mystery You Can't take away peace No be as E be yesterday E go be Today No be as E Go yesterday E Dey go Today (E Dey go Today) No Be As E Good yesterday E go Good Today (E go Good today) No be as e be yesterday E go be today Set Awon Flenjo I Wan Flenjo I just Dey Demo Dey Demo Set Awon dollars More Dollars I pray for more money More Cashout Oh oo Emi lo omo (Noh noh) Noh noh noh Aiy Aiy Emi lo omo Noh I pray for more money More Cashout Hmm Emi lo omo Noh Ma sei Emi la sei I mind my bizz No lele Dem count on me for the Big vibe with A Good sign, like a sweet wine This Hustle na Jeje No Need to Dey Rush o No time to shalaye Buckle up and make owo o No be as E be yesterday E go be Today No be as E Go yesterday E Dey go Today (E Dey go Today) No Be As E Good yesterday E Go Good Today (E go Good today) No be as e be yesterday E go be today (E go Go be today) Set Awon Flenjo I Wan Flenjo I just Dey Demo Dey Demo Set Awon dollars More Dollars I pray for more money More Cashout Ooh Emi lo omo (Noh noh) Noh noh noh Aiy Aiy Emi lo omo Noh I pray for more money More Cashout Hmm Emi lo'omo Noh Aiy Aiy OBO BLACQ OBO FRESH DJ XNB DARLINGTON KOKA set Awon bollers GUDBOI Dey Don't Know
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out