Lyrics

STARLOMO Mehn i've been through things Ve seen things Jealousies Frenemies Back stabbing Sometimesi ask what is my crime But dem no fit stop all the prophecies I geti God and He no dey fail me And if dem like make dem come try E no concern me Cuz God cover me i no fit lie Money on my mind Aye o le ju I just wan survive You only live one life I no fit trade my peace of mind A clear picture My competition in the mirror You no fit kill my vibe You no fit stop my shine o God cover me i no fit lie Ah Hossa! Eh sho ja! The way i chop life Is my concern So make nobody bother me A' n jaiye la a a vida! Omo sho ja! Person wey give up Omo na him f up Me i live it all to God Halle lu lu Hossa Hossanana Hossa Giving thanks to jehova Carry pad for my shoulder Money sagging my trouser Say bye bye to sapa Omo no be my power A' n jaiye lavi Shey you see Gbas gbos Omo mo ja ja ja Cover my face lagbaja Swalalala Won ti n gbo wa n' canada Small gbedu drop and e don dey cause kasala Blow my trumpet paranran As dem dey sleep falala falalala A' n jaiye lavi Shey you see Ah Hossa! Eh sho ja! The way i chop life Is my concern So make nobody bother me A' n jaiye la a a vida! Omo sho ja! Person wey give up Omo na him f up Me i live it all to God Ah Hossa! Eh sho ja! The way i chop life Is my concern So make nobody bother me A' n jaiye la a a vida! Omo sho ja! Person wey give up Omo na him f up
Writer(s): Sokan Oreoluwa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out