Lyrics

For this life you go sacrifice Many things dem no understand I Dey grind I no Dey give dem chance Money is only thing I want Everyday I Dey pray to God Make my blessing no cut down Make bad belle no go get me down Everyday me I Dey pray Lala to roke Ile ma lon bo o Ma lowo laye mi Ma di olorin gbajumo Lala to roke Ile ma lon bo Ori mi je kin lowo Kin di olorin gbajumo oo You no get money no friends oo You get the money just chop life Make nobody tell me what's popping I be grinding all days no dolling You no get money no friends oo You get the money just chop life Make nobody tell me what's popping I be grinding all days no dolling Lala to roke Ile ma lon bo o Ma lowo laye mi Ma di olorin gbajumo Lala to roke Ile ma lon bo Ori mi je kin lowo Kin di olorin gbajumo oo Won ni ta lon bo owo Dosh lowkee To tun pa owo Mama zoey To tun ka owo Lizzy wizard To tun se wo Olorooo Y boss kaluba Gbe won sare Chainz Richie No won lowo Seriki Richie Ja won Laya Wascourt Le won lere Am a young blood stoner Frontline soldier Enemies come me I daga suya Ori ba mi se make I no go under Wetin you fit do if I no get rabber so E wo ni palapala You talk my matter Cause I no get rabber Palapala radarada Oh ooo my dear When I wake up Mo de sha dura Everyday na for my ariya Ariya mi ti wa yarinya ah ah Mogba dura When I wake up mo pe jehovah Everyday na for my ariya Ariya mi ti wa yarinyaaaaa You no get money no friends oo You get the money just chop life Make nobody tell me what's popping I be grinding all days no dolling You no get money no friends oo You get the money just chop life Make nobody tell me what's popping I be grinding all days no dolling Lala to roke Ile ma lon bo o Ma lowo laye mi Ma di olorin gbajumo Lala to roke Ile ma lon bo Ori mi je kin lowo Kin di olorin gbajumo oo Dosh lowkee loroke Eyan Rahman jago Al lase high fashion Loroke Eyan poco Loroke Pascal taofeek loroke Kashy money loroke Alase gbowo gbowo loroke Eyan bliss loroke Won ni ta lon bo owo Dosh lowkee To tun pa owo Mama zoey To tun ka owo Lizzy wizard To tun se wo Olorooo Y boss kaluba Gbe won sare Chainz Richie No won lowo Seriki Richie Ja won Laya Wascourt Le won lere
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out