Top Songs By BoyPee
Similar Songs
Credits
PERFORMING ARTISTS
BoyPee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Sopuru Precious Odunze
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Izzybeatzz
Producer
Lyrics
I just wanna know
I just wanna know
When e go reach my turn oo
I just wanna know Lord just wanna know
When e go reach my time oo
Oluwa butter my bread
Make oyoko no go suffer i need muller
Make I no go carry gun enter street
Nwa guy je pia tire (Robbery)
I no want am yoh
I know 1 or 4 back in the days of akada (University)
To many bitches we no give a fxxk
Steady at the studio we Dey run matter
Ahh ahh
Na the vibe we Dey find
Na the way we Dey find ooo (yeeeah)
Say na money
Shey na money
I swear say me I like
If the kudi no gum you
I swear them go leave you
Tuama
Your guys go chiwaya (leave)
Miracle no Dey tire Jesus
They bring scissors
Cut my neck
But oluwa no leave us
Dem be wan check us
Now they still fear us
We Get the money
Everybody wan join us
Miracle no Dey tire Jesus
They bring scissors
Cut my neck
But oluwa no leave us
Dem be wan check us
Now they still fear us
We get the money
Everybody wan join us
Oh burst that thing
Me want to chop life and samankwe
I no go loose guard it all
Wetin Dey give me money I hold am eh
Who be that manchi
Wey Dey shook eye for my matter
Me I kala eh
No go free that thing ooh
Cos I know no
Cos know no
How the thing go be
Me i know no
And I Dey pray to my God
Make I stand fit
Make I no fall
And I no fit look vero
Even though You carry
Bigi baka wey Dey make me
Want to do
Me i no go loose focus
Oluwa butter my bread
Make oyoko no go suffer
I need muller
Make I no go carry gun enter street
Nwa guy je pia tire(robbery)
I no want am yoh
I know 1 or 4 back in the days of akada(university)
To many bitches we no give a fxxk
Steady at the studio we Dey run matter
Na the vibe we Dey find
Na the way we Dey find oo
Say na money shey na money I swear say me like
If the kudi no gum you
I swear them go leave you
Tuama
Your guys go chiwaya
Miracle no Dey tire Jesus
They bring scissors
Cut my neck
But oluwa no leave us
Dem be wan check us
Now they still fear us
We Get the money
Everybody wan join us
Miracle no Dey tire Jesus
They bring scissors
Cut my neck
But oluwa no leave us
Dem be wan check us
Now they still fear us
We Get the money
Everybody wan join us
We need blessings (blessings)
Ahh
Blessing (blessings)
Make e reach my turn make i smile
Blessing (blessings) ahh
Writer(s): Sopuru Precious Odunze
Lyrics powered by www.musixmatch.com