Music Video

Fever
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Nakel
Nakel
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Olowolagba Olamilekan
Olowolagba Olamilekan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Omidiji Ayokunle
Omidiji Ayokunle
Producer

Lyrics

So many girls wey dey stress me But you're the best and I know ooooo Gave you a call couple texting Looking for you cos I've gone so cold Oh no I just wanna get involved Make we dey talk then we take photo I like how you pose for your picture Chat for Instagram make I still run follow You no know as e dey for body Be like say you dey give man something And the way you dey do wan make you my woman Make you dey press my button I wan know as e dey for body Be like say you Dey give man something And the way you dey do wan make you my woman Make you dey press my Oh no come and be my sindo I just wanna see my lover Make I no get fever Cos I don Dey shiver (shiver) Girl I want your feeder (feeder) You give me ginger and E sweet me pass ribena (ribena) Ah eh ah eh ah eh Ah eh ah eh ah eh Ah eh ah eh ah eh Ah eh ah eh ah eh Ah eh ah eh ah eh Ah eh ah eh ah eh See plenty boys, be falling for you Dem no get the love, I get plenty for ya I know dem Dey tease you with plenty money If I have you now Mehn Ko si enikan Na you dey Na me dey for ya Really wanna give you special loving Right now I wan show my feelings Would you dance for me Yeesha You no know as e dey for body Be like say you dey give man something And the way you dey do Wan make you my woman Make you dey press my button I wan know as e dey for body Be like say you Dey give man something And the way you dey Do wan make you my woman Make you dey press my Oh no come and be my cindo I just wanna see my lover Make I no get fever Cos I don Dey shiver Girl I want your feeder You give me ginger and E sweet me pass Ribena Oh no come and be my cindo I just wanna see my lover Make I no get fever Cos I don Dey shiver Girl I want your feeder You give me ginger and E sweet me pass Ribena
Writer(s): Olowolagba Olamilekan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out