Lyrics

Velli vellli Vo Vo Voom Oh la la I'm gonna get it all All the riches and the pay Fuck a religion I'm gonna have it all Wey the manner let it rain upon me, Lord I'm gonna get it all All the riches and the pay Fuck a religion I'm gonna have it all Wey the manner let it rain upon me, Lord Oluwa is involved Zero panicking no bother I know gbogbo kirakita mi modola My goals I go knack everything pass footballer No high hope Cause your brother fit no be your brother God na your eyes I dey look Joh ma gba gbe Na wetin I dey chop I dey find timofisanle Protect my stepping Update me be maye Tori eshin waju niteyinwo tofinsare I dey match front Iya mi dey my back Adura abiamo owun lo yimika Jekowo mipe as eh bad as eh bad If eh no be percentage ma gbe yenwa Struggle for day Hustle for night For this life gat no choice I must fight Velli bami so funwan this hard life I want it all with my power and might I'm gonna get it all All the riches and the pay Fuck a religion I'm gonna have it all Wey the manner let it rain upon me, Lord I'm gonna get it all All the riches and the pay Fuck a religion I'm gonna have it all Wey the manner let it rain upon me, Lord I'm gonna let go Kosibosele to The pain in my heart deep Made it from the ghetto Hello mellow ko farabale I get plenty shooter ra-ta-ta gbes Jump in the Benz'o Let's go Do you wanna come to my house Koriboseleto Balling is a hobby and Velli get the money The money do the talking I just sit back and watch Motitakulaya Emi stubborn Motitakulaya If you wanna know Motifokulapa Anikulapo molejakulaya o! Foh kulapa o! I'm the landlord now Motide Ekuro nile mi Ebami gbademi Voom.! I'm gonna get it all All the riches and the pay Fuck a religion I'm gonna have it all Wey the manner let it rain upon me, Lord I'm gonna get it all All the riches and the pay Fuck a religion I'm gonna have it all Wey the manner let it rain upon me, Lord I'm gonna get it all All the riches and the pay Fuck a religion I'm gonna have it all Wey the manner let it rain upon me, Lord
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out