Lyrics

My crush dey Inside my crusher I no know Wetin you wan use person downfall do No love lost, No love found As I never fight for my right, I no fit sleep for night Na my hand if I like, I fit use am press money And if I like I fit use am press bubby Married to the game Plenty enemies wey be like friend They think they know me but it's not because I don't even know me No be pure love na the money dey want Use your seatbelt Yung effissy gather here Lucas More Light your more No be everybody like us but Sharas to those guys wey dey always pull up for us God abeg the money wey you do last time don almost finish Please help me do another one Happy birthday Lucas more Long life paid sho wa pa Mayor ati olorin Lucas ki lo n so? O Wa le Where you dey na? Dj dani general raiding Owa le dami Lee SND Olawale SND ki lo n so? Dj spending SND Scophy black olo far Ola haze trabaye Olorin morobo ki lo n so? Pappy olo wo Texas O wa le wellsfargo CA IP I see you olalare IP Owa le pappy Highness key osha small but mighty Easy cash ki lo n so God bless you Scott jr Awo classic funds I go be the name Yung Effissy Long life and prosperity Lucas mora light your mora
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out