Lyrics

Nova Too many problems Too many problems oh Na who go solve dem Na who go solve dem oh no no no U geti boyfriend I geti girl friend too U geti bad friends I geti worse friends oh no no no I no need love again uh no I just wan dey my day uh oh Things wey my eyes dey see uh oh They make me go insane uh no I no need love again uh oh I just wan dey my day no uh no Things wey my eyes dey see no E dey make me go insane uh no Wo wo wo Ebelebe yeh Ebelebe yeh I no need love again Ebelebe yeh Ebelebe yeh I no need love again Ebelebe yeh Ebelebe yeh I no need love again I no need love again Oh girl you know girl you know That i loved you with all my heart(loved you with all my heart) I gave you all gave you all and you still weren't by my side Or is it till i fall and die that you'll know that my heart was true Gave you all i had times 2 I no be mayweather buh ill fight anybody for you (you) I no need love again oh I just wan dey my dey Things wey my eyes dey see Dey make me go insane I no need love again oh I just wan dey my day oh Things wey my eyes dey see oh Dey make me go insane Ebelebe yeh Ebelebe yeh I no need love again Ebelebe yeh Ebelebe yeh I no need love again Ebelebe yeh Ebelebe yeh I no need love again I no need love again
Writer(s): Samuel Olubodun, Freddy Nova Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out