Music Video

2KBABY "Old Streets" (WSHH Exclusive - Official Music Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Lyrics

Sb studio boss Gimme some bottle of palmwine o Make i use am coolu my system o Nobody go fit to Killy my vibe o After work shebi na to enjoy o He yay No de use your day To come de spoil my day Today no be holiday But i go pop champagne Even tho ajaiye yesterday I go still jaiye today This feeling de take me place E de take me many place Happy life, peaceful life That's all i want, baby that's all i want Make i just de live happy life Make anything no stress my life That's all i want Baby that's all i want Wadidu Jeje laye gba am never gonna rush Positivity over negativity plus Good health blessing never gonna stop Even on the highway see am never gonna crush Omo try lati majaiye ko coolu temper e Stress and worry koma da fun gender e Rock some ice no matter the weather e Toba feel fly maje koja lara feather e Gbeni funwon teni funwon Even toba shi n frown moma feyin siwon Make i de live happily Efiwon le Jo Koma campaign Emi atawon temi wo ashaye pelu champagne Happy life Peaceful life That's all i want, baby that's all i want Make i just de live happy life Make anything no stress my life That's all i want Baby that's all i want Enjoyment no de too much o Make you de try to de enjoy o Enjoy o Enjoyment no de too much o Make you de try to de enjoy o Enjoy o
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out