Lyrics

(I go fit lose my mind) (I go fit fall and die) (I go fit fall and die) (Without you, uh-uh, uh-ah) (Without you, I go fit lose my mind) (Without you, I go fit fall and die) (Without you, I go fit fall and die) (Without you, uh-uh, uh-ah) All of them bad wishes, me, I go fit cast and bind (I go fit cast and bind) Goodness and mercy, every good thing combine oh (combine oh-oh) God's blessing no fit tire me, walahi (walahi) Pikin wey dey take knife play wey e no dey hear (wey e no dey hear) Make una leave am, make e no hear oh When e cut am, him eye go clear The thing wey you wan hear, no be my mouth you go hear Them go tey for there, they go grow bear-bear (bear-bear oh) I no go talk, I put am for belle Mm-mm, mm Won ni kilode gan? (kilode?) Kilode gan? Kilo shele oh? Shebo soh fun e tele oh ('bo soh fun e tele oh) Ma rora ni'beyen oh, ooh-ooh, ooh Say, we no dey fear face, say, we no dey see person Incase you get anything for your mind (anything for your mind) Incase you get anything for your mind (anything for your mind) We go clear your doubt (ah) Say, we no dey fear face, say, we no dey see person Incase you get anything for your mind (anything for your mind) Incase you get anything for your mind (anything for your mind) We go clear your doubt (ah) See dem, dem don dey hate Their stupidity, dem no fit hide am for kolo (hide am for kolo, kolo) O sha mo'ru t'emi, Barry eyan Fela Kuti, Anikulapo (Anikulapo) Omo, you no fit fool me I've been through reality I don't do Zee World oh All of my gbedu, come on You already know, you go dance, Okoto (you go dance, Okoto) Pikin wey say hin mama no go sleep, hin sef no go sinmi (sef no go sinmi) Person wey stupid, wetin go kill am? na stupidity (na stupidity) Why you no face your own, make you leave another person oh Nobody fit to get your own with hin own oh Wetin you get wey nobody don get before? So, why should I be buzzing, you can never know oh The thing wey you wan hear, no be my mouth you go hear Them go tey for there, they go grow bear-bear (grow bear-bear oh) I no go talk, I put am for belle Mm-mm, mm Won ni kilode gan? (kilode?) Kilode gan? Kilo shele oh? Shebo soh fun e tele oh ('bo soh fun e tele oh) Ma rora ni'beyen oh, ooh-ooh, ooh Say, we no dey fear face, say, we no dey see person Incase you get anything for your mind (anything for your mind) Incase you get anything for your mind (anything for your mind) We go clear your doubt (ah) Say, we no dey fear face, say, we no dey see person Incase you get anything for your mind (anything for your mind) Incase you get anything for your mind (anything for your mind) We go clear your doubt (ah) (Without you, I go fit lose my mind) (Without you, I go fit fall and die) (Without you, I go fit fall and die) (Without you, uh-uh, uh-ah) (Without you, I go fit lose my mind) (Without you, I go fit fall and die) (Without you, I go fit fall and die) (Without you, uh-uh, uh-ah)
Writer(s): Ayobami Julius Fayemi, Barry Jhay Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out