Music Video

Daddy Wey Dey Pamper (Gbedu Version)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Moses Bliss
Moses Bliss
Performer
Prinx Emmanuel
Prinx Emmanuel
Performer
Greatman Takit
Greatman Takit
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Moses Bliss
Moses Bliss
Songwriter
Prinx Emmanuel
Prinx Emmanuel
Songwriter
Greatman Takit
Greatman Takit
Songwriter

Lyrics

Moses bliss Ft Greatman Takit, Prinx Emmanuel - Daddy wey dey pamper Daddy wey dey pamper Daddy wey Dey bless Forever you're my father Na u dey give me rest When I look around I see your faithfulness I'll bow down on my knees Cos na u wey be the best Eh Elelele Daddy wey dey Pamper Daddy wey dey Pamper Oh Lord Say, One Eh Say I been tell them before Make them kilo fun ota mi E get why I talk the way I talk Like say me no fear nobody Omo if you wanna try the boy You go like to tell me who's your daddy Shey you want get beef With the God of all flesh tori Omo, that's my daddy For my life I dey lush, lush I turn Ajebutter I dey posh, posh Blessings dem are coming in a rush rush Angeli protect me is a must, must I be busting your speaker Living la Vida Like Daniel, I be smarter than teacher Even if I fall when I ran kilometre Daddy steady picking me up Even when I fall your hand You still dey hold my hand Lover of my soul, You nor dey break my heart I'll sing about your mercy I'll sing about your grace Na u dey burst my brain Every night and day Daddy wey dey pamper Daddy wey Dey bless Forever you're my father Na u dey give me rest When I look around I see your faithfulness I'll bow down on my knees Cos na u wey be the best Me I know say u no dey sleep You no dey slumber And you just dey follow the boy bumper to bumper When a bad man wan try to double cross - me You tell me say make I dey my dey Nothing dey kpai So perm one side like jerry curl Dem no go fit to use me dey toy Dem go hear the foot steps koi! Koi! Koi!! Oluwa dey for the boy boy Say me I like the way you pamper me like a Tata When the enemy knack shot Ratatata Everything e just dey bounce You dey counter Say your name e no be child's (play) So me I no go Jas down I remember one day for mother cast Many bad men dem Conner side me o And you prepare my table before them say make I chop à la carte Even when I fall your hand You still dey hold my hand Lover of my soul, You nor dey break my heart I'll sing about your mercy I'll sing about your grace Na u dey burst my brain Every night and day Daddy wey dey pamper Daddy wey Dey bless Forever you're my father Na u dey give me rest When I look around I see your faithfulness I'll bow down on my knees Cos na u wey be the best Daddy oh Daddy This your love dey sweet my belle Oh Daddy oh Daddy This your grace e dey show for body Instruments
Writer(s): Godwin Udofia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out