Listen to Ole (feat. Tonyorch) by Linkid

Ole (feat. Tonyorch)

Linkid

Afro-Beat

2 Shazams

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Okpara Augustine Nzubechukwu
Okpara Augustine Nzubechukwu
Songwriter

Lyrics

Ye e yeye Hmm LK baby Orch Tonyorch nah my name o Uuuh Julie! Girl you know say anything I want On a woman for life everything Dey with you oh Baby no go do me coni girl you know say this love e no get part two I feel like I run marathon 100 miles I go for you Baby give me chance make I ginger you Waa wa waa waaa Say I go run i go run anything I go run I go kpai any man wey wan stop If dem doubt make Dem try dem go run Demma run I know you love A man wey go stand by your side I be d man wey go give you de vibes Anything wey you want I go buy I go buy Ole my heart oh (Ole ole yeye) Ole my love oh (She done steal my heart away o) Ole my heart oh (Ole make you thief am dey go) Ole my love oh I know that we have the chemistry So let's mix up like a test tube The reaction we go get e sweet you I grantee you care and my time too I promise we go dey together Like sardines If you want ten soldiers Them go dey Forget me I be bad boy Wey be good boy I be G boy Wey go hit your G spot Say I go run i go run anything I go run I go kpai any man wey wan stop If dem doubt make Dem try dem go run Demma run I know you love A man wey go stand by your side I be d man wey go give you de vibes Anything wey you want I go buy I go buy Ole my heart oh (Ole ole yeye) Ole my love oh (She done steal my heart away o) Ole my heart oh (Ole make you thief am dey go) Ole my love oh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out