Music Video

Tomorrow
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Visiion
Visiion
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
DJ Karl
DJ Karl
Producer

Lyrics

Tara work today No forget tomorrow Mendem no delay Bolo bolo eh If one man d play Some other one go follow Na the matter eh But you know sey sey Pb Dey pays trowey trowey t-trowey oh Hope e no dey dey oh Man go charge man go charge then matter d bobeh oh Oh yea Small time when we waka for place d nga dem go paplé Paplé Man go poor no more oh no more oh My brother no delay The money cam money go (Money go money go money go) I no fit talk but I tell you tori dey oh If one man d craze Some other one go follow Na the matter eh Tara work today No forget tomorrow Mendem no delay Bolo bolo eh If one man d play Some other one go follow Na the matter eh Oh lord oh lord oh lord oh lord ye eh eh eh c'mon No tomorrow tomorrow na today we go findam Sey d money go show I sey d boy get for hama On amène que le show de Douala à Ngola So any man weh go show Get the money to shower eh My brother no delay The money cam money go (Money go money go money go) I no fit talk but I tell you tori dey oh If one man d craze Some other one go follow Na the matter eh Tara work today No forget tomorrow Mendem no delay Bolo bolo eh If one man d play Some other one go follow Na the matter eh Massa forget all that tori Forget bad belle d peri so dey chak So bolo get for show I no fit be last man Tin weh man d see mbo I get for burn one Oh lord oh lord oh lord oh lord ye eh eh eh c'mon
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out