Lyrics

Issokay (Jaysynth, give them the fire) I still dey here oh (I still dey) I still dey (I still dey) Breeze don blow fowl yansh open, I still dey here oh (I still dey) I still dey here oh (I still dey) I still dey (I still dey) Many come, many don go, I still dey here oh (I still dey) Thank God for the things I know (I know) My eyes see many things, oh, no (oh, no) I'm still standing on my ten toe (ten toes) I still dey here oh (I still dey) Thank God for the things I know (I know) My eyes see many things, oh, no (oh, no) I'm still standing on my ten toe (ten toes) I still dey here oh (I still dey) Pan-pan pan, pan-pan pan Pan-pan pan, pan-pan pan Pa-pan-pan pan, pan-pan pan Pan-pan pan, pan-pan pan Pa-pan-pan pan, pan-pan pan Pan-pan-pan, pan-pan-pan Pa-pan-pan pan, pan-pan pan Pan-pan pan, pan-pan pan Many times they try to shut me up Plenty blessings full inside my cup Na the reason wey dem turn me up Dem dey feel am every time I drop Many reasons I for don give up But it's written that I would not stop Now, I'm sitting strong on top It's better late than saying sorry Thank God for the things I know (I know) My eyes see many things, oh, no (oh, no) I'm still standing on my ten toe (ten toes) I still dey here oh (I still dey) Thank God for the things I know (I know) My eyes see many things, oh, no (oh, no) I'm still standing on my ten toe (ten toes) I still dey here oh (I still dey) Pan-pan pan, pan-pan pan Pan-pan pan, pan-pan pan Pa-pan-pan pan, pan-pan pan Pan-pan pan, pan-pan pan Pa-pan-pan pan, pan-pan pan Pan-pan pan, pan-pan pan Pa-pan-pan pan, pan-pan pan Pan-pan pan, pan-pan pan The life I'm living, wonderful (wonderful) I dey shine my 32 (32) Like I no get one issue (one issue) It won't take long, ni suuru Through the storm and the rain, yeah When there's surge in my brain, yeah Through the hurt and the pain, yeah Turn my pain to Champagne, yeah I still dey here oh (I still dey) I still dey (I still dey) Breeze don blow fowl nyansh open, I still dey here oh (I still dey) I still dey here oh (I still dey) I still dey (I still dey) Many come, many don go, I still dey here oh (I still dey) Thank God for the things I know (I know) My eyes see many things, oh, no (oh, no) I'm still standing on my ten toe (ten toes) I still dey here oh (I still dey) Thank God for the things I know (I know) My eyes see many things, oh, no (oh, no) I'm still standing on my ten toe (ten toes) I still dey here (I still dey)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Get up to 2 months free of Apple Music
instagramSharePathic_arrow_out