Lyrics

You give me love, give me love (oh yeah) Sweet love o, my baby If I run, you go follow You don't let go o (my baby) You say, "wetin you want Wetin you want o my baby, take am, I go replace am If e no dey, I go create am" But you gats tell dem, they gotta know You gotta show dem say na me dey hold you down Let them know I'm your controller Say na me dey make you bounce You gats loud am (yeah, eh) Sotey nobody fit doubt am, yeah (yeah eh) Because igboro no dey smile out here Baby make it loud and clear (na me dey hold you down) No be hide and seek, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Let them know, oya baby, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Eh-eh-eh, no be hide and seek, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh You give me more than I ask for (eh-eh) This love o, my baby You no dey dull, I no dey worry You too much o (my baby) You carry my heart go, see commando You can be my jailer I no go bail am I promise and I no go break am But you gats tell dem, they got to know They got to know say na me dey hold you down (eh-eh-eh) Let them know I'm your controller Na me dey make you bounce You gats loud am (yeah eh) Sotey nobody fit doubt am, yeah (yeah eh) Because igboro no dey smile out here Baby make it loud and clear (na me dey hold you down) No be hide and seek, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Let them know, oya, baby, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Eh-eh-eh, no be hide and seek, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Paparampaparpara, paparampaparpara Paparampaparpara, paparampaparpara Paparampaparpara, paparampaparpara Paparampaparpara Love no be hide and seek o Love no be hide and seek, oh-oh No be police and thief, oh Love no be hide and seek, oh-oh Display me for Instagram, ooh-oh Love no be hide and seek, oh-oh Oh, no be hide and seek, oh-oh Love no be hide and seek, oh-oh-oh-oh Put me on speaker, let everybody know Put me on Twit-ter, let Carolina know Put it on glass, we don't need to lay low
Writer(s): Simi, Simisola Bolatito Ogunleye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out