Lyrics

They don't want dey look at you When you don't have But they want dey run to you When you have enough All the fine girls dey come ma way Cuz I've got cash If money leave ma side Then go run run run They no dey wan dey show love Until they see you hold block As soon you dey go up They wan Dey come dey wassup They no dey wan dey show love Until they see you hold block As soon as you dey go up They wan Dey come dey wassup Soo I say nobody aaayyyyy Don't wanna give everybody aaayyyy They just wanna take nobody aaayyyyy Don't wanna give everybody aaayyyy They no dey wan dey show love Until they see you hold block As soon as you dey go up They wan Dey come dey wassup They no dey wan dey show love Until they see you hold block As soon you dey go up They wan dey come dey wassup Your problem is your problem Nobody really send nobody Nobody wan dey with a nobody Who no wan become somebody And when e show when e clear Dem go near you If e start to fade dem go clear you Charle e be these kind things Wey dey make man think Go dey reason many things Yeeaaaah Nobody go send you If you give them chance Dem go bend you Burn you to the ground like a candle Burn you to the ground like a candle Nobody go send you If you give them Chance Dem go bend you You gats dey reason am all day yeah Soo I say nobody aaayyyyy Don't wanna give everybody aaayyyy They just wanna take nobody aaayyyyy Don't wanna give everybody aaayyyy Aye Y3sii aboa bi b3kawo aah Na 3fri wontuma mu Ntuma nu afie 3hy3 mihunamu Omua kaa kaa kaa Nsu y3nwu B33bia y3fri ba nu de3 eehu Herh! Chale it be true if you get money Everybody den you be cool All of a sudden it nuh dey Matter what you do Whether you get dreadlocks Dey smoke or tattoo Eeih! You nuh go bab never believe The demons I dey fight for back You never go see but then ma eye truh Ever since I be kiddie I dey try make money Take all go give mommy Herh! you fall down Them nuh dey care Everybody just wan take never be fair More enemies go come Dey wan befriend Soo you for jie eye Fanfoolers dey pretend Soo I say nobody aaayyyyy Don't wanna give everybody aaayyyy They just wanna take nobody aaayyyyy Don't wanna give everybody aaayyyy They just wanna take nobody aaayyyyy Don't wanna give everybody aaayyyy They just wanna take nobody aaayyyyy Don't wanna give everybody aaayyyy They just wanna take
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out