Lyrics

I stay humble, mio sh'ako j'iya (Ilu) (Shocker l'oshe beat) Mio nshe omo ako ti'le ta Uh-uh, uh, uh-uhh I no be Jesu, I no fit solve all your issues (all your issues) L'aye yi, k'ama-ma r'eshu The ones wey I fit do (fit do), surely, me I go do (surely, me I go do) They wan lock me for voodoo (lock me for voodoo), they wan poison my Kunu (ayy) Make dem no carry my Fufu (ayy) When my soup ready, make I no rise and shubu (ayy, ayy) So, what is the gain of a man oh, wey no get kpa oh? Wey still con die for nothing, aye o pe meji rara oh-oh Say, what is the gain of a man oh (of a man), wey no get kpa oh? Wey still con die for nothing, aye o pe meji rara ah-ah-ahh Baba, please, don't leave me like this Polongo mi, k'aye wa ri (polongo mi, k'aye wa ri) Dem been dey look down on me Bad days and pains will fade away (bad days and pains will fade away) I stay humble, mio sh'ako j'iya (mio sh'ako j'iya) E no mean say I go carry last Mio nshe omo ako ti'le ta (ako ti'le ta) My blessings only coming from Jah, Jah, Jah Far away oh, far away (far away) Please, don't take me far away (far away) Oja lon gbemi trabaye (traba') Eni t'oba l'ole sh'alaye oh (yeah) Far away oh, far away (far away) Please, don't take me far away (yeah-ayy) Oja lon gbemi trabaye Eni t'oba l'ole sh'alaye oh I stay humble, mio sh'ako j'iya E no mean say I go carry last Mio nshe omo ako ti'le ta My blessings only coming from Jah, Jah, Jah (my blessings only coming from Jah, Jah, Jah) I stay humble, mio sh'ako j'iya E no mean say I go carry last Mio nshe omo ako ti'le ta My blessings only coming from Jah, Jah (my blessings only coming from Jah, Jah, Jah) So, what is the gain of a man oh, wey no get kpa oh? Wey still con die for nothing, aye o pe meji rara oh-oh Say, what is the gain of a man oh (of a man), wey no get kpa oh? Wey still con die for nothing, aye o pe meji rara ah-ah-ahh Far away oh, far away (far away) Please, don't take me far away (far away) Oja lon gbemi trabaye (traba') Eni t'oba l'ole sh'alaye oh (yeah) Far away oh, far away (far away) Please, don't take me far away (yeah-ayy) Oja lon gbemi trabaye Eni t'oba l'ole sh'alaye oh I stay humble, mio sh'ako j'iya E no mean say I go carry last Mio nshe omo ako ti'le ta My blessings only coming from Jah, Jah, Jah (my blessings only coming from Jah, Jah, Jah) I stay humble, mio sh'ako j'iya E no mean say I go carry last Mio nshe omo ako ti'le ta My blessings only coming from Jah, Jah (my blessings only coming from Jah, Jah, Jah) (Ilu) (Mixing, Alba)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out