Lyrics

Yaman Pressure Yeyeyeyeh Pressure Blakkamia Everyday my country show me no love Switch up the pain for the gain (Pressure ti wa o) Life na jungle when you grow up you'll know E fit drive you insane (Pressure) Ayeeeeee Aaaaaaaah Ebi pa mi eeee se fe pa wa Everyday money dey change Dey there dey play We nuh fit even buy garri again Wetin I go next my next of kin Long time dem don dey do am No be today Everyday my country show me no love Switch up the pain for the gain (Pressure ti wa o) Life na jungle when you grow up you'll know (Yeyeyeyeh) E fit drive you insane (Yaman) E don tey we dey hear the same current affairs Still we dey wait make current appear Make we dey see if the currency clear All of my guys fit run up a check Up in a sec was down for a minute Had to go get it and handle my business Je kin mo bo shey maje Mo nronu lataro titi dale Graduate from school nothing to do I never chop since yesterday afternoon Mental abuse dem rain pon di yutes Me and my goons me plotting a coup Awon lawmakers ki lo nje up nepa Billions of dollars from oil sector Blaming a python is not clever Very soon una go chop breakfast Everyday my country show me no love Switch up the pain for the gain (Pressure ti wa) Life's a jungle when you grow up you'll know (Pressure ti wa o) E fit drive you insane (Pressure ti wa) Ayeeeeee Aaaaaaaah Ebi pa mi se fe pa wa Everyday money dey change Dey there dey play We nuh fit even buy garri again Wetin I go next my next of kin Long time dem don dey do am No be today (Pressure ti wa o) Pressure Pressure Pressure Pressure ti wa o Pressure Pressure Pressure Pressure ti wa o Pressure Pressure Pressure Pressure ti wa o Pressure Pressure Pressure Pressure ti wa o Ijoba lemi naa Federal government liability Awa naa sise fun ijoba Can you hold God Won lemi titi tititi lati Lekki Mo sa wa nu igbo (Heyo Self) Won tun lemi wa nu igbo (man dem too selfish) Wo oti di weyrey o
Writer(s): Kasim Abujade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out